6 But e first send message to Moses sey, “I dey kom with yor wife and yor two pikin.”
Jetro karry Moses wife and en two sons go meet Moses for inside di wildaness, where dem dey for God mountin.
So Moses go meet en wife papa, bow kon kiss am. Dem greet each oda kon enter house.
Den Moses take en wife and pikin, karry dem put on-top donkey kon go Egypt. Moses hold di stik wey God gi-am for en hand.