27 Den Moses escort Jetro, en wife papa as e dey go back to en house for Midian.
So dem kon give dia sista Rebekah to di man, but some savant follow am, with Abraham savant and en men.
Very early for di next morning, Laban wake-up kon kiss en grand-shidren and en dotas, den e bless dem. Den Laban kon go en house.
Afta, wen di man, en girl-friend and en savant dey ready to go, di papa kon sey, “Look, evening don almost rish. Make una stay and enjoy for dis nite, den tumoro morning, una fit get up early kon go.”
So, wen en and en two pikin wife komot for where dem dey stay kon dey go back to Judah,