15 Moses ansa am, “Dis pipol dey kom meet mi, so dat dem go know wetin God tok.
Wen en wife papa si all di tins wey Moses dey do for di pipol, e kon ask am, “Why yu dey do all dis tins for dis pipol? Na only yu sidan dey judge from morning go rish evening?”
Dem put di man for prison make sojas guide am, bikos dem nor know wetin dem go do am.
So Moses take dia kase go meet God.
Some pipol wey nor dey klean, bikos dem go tosh dead body, nor fit keep di Passova for dat day. So dem go meet Moses and Aaron
Moses ansa dem, “Make una wait until God go tell mi wetin I go do.”
Afta Joshua die, Israel pipol kon ask God, “Na wish tribe go first go attack Kanaan pipol?”