Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 18:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Wen en wife papa si all di tins wey Moses dey do for di pipol, e kon ask am, “Why yu dey do all dis tins for dis pipol? Na only yu sidan dey judge from morning go rish evening?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 18:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For early morning, e go-go stand for road near di town gate and anytime pesin won kom meet di king make e setol dia kworel, Absalom go koll and ask am where e from kom. And wen di man don tell am di tribe wey e kom from,


Di next day, Moses sidan to judge kase and pipol gada round am from morning till evening.


Moses ansa am, “Dis pipol dey kom meet mi, so dat dem go know wetin God tok.


Dem always dey judge di pipol and any matter wey dem nor fit handle, dem go take am go meet Moses. But na only dem dey judge all di small-small matter.


Dem put di man for prison make sojas guide am, bikos dem nor know wetin dem go do am.


Moses fada-in-law shidren-shidren, wey bi Ken pipol, follow Judah pipol komot from Jeriko, di palm trees town, till dem rish di wildaness for Judah. Dem go stay with doz wey dey der, near Arad town for Negev.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ