Wen en wife papa si all di tins wey Moses dey do for di pipol, e kon ask am, “Why yu dey do all dis tins for dis pipol? Na only yu sidan dey judge from morning go rish evening?”
den one among David shidren-shidren go bi king and e go rule di pipol with en whole heart and love. E go dey do wetin dey rite and e go make sure sey dem nor opress anybody again.”
If wi dey prish, make wi prish well. If wi dey give, make wi do am with betta mind. If wi dey lead odas, make wi do awa best. If wi dey do good to odas, make wi do am with happiness.