Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 17:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But di pipol dey hongry to drink wota, so dem still komplain, “Wetin make yu take us komot from Egypt? Na to kill wi, awa shidren and awa animals with honga?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 17:3
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem dey hongry, Yu give dem bread from heaven and wen dem won drink wota, Yu give dem wota from rock. Yu tell dem sey make dem kontrol di land wey Yu promise to give dem.


Yu send yor good Spirit make e tell dem wetin dem go do and Yu nor stop to give dem manna chop and wota to drink.


Dem bin dey hongry and wota nor dey to drink and some even faint as dem dey waka,


Many strenjas still follow Israel pipol komot from Egypt with all dia sheep, goat and kattle.


Den di pipol tell Moses, “Na bikos grave nor dey Egypt, naim make yu bring us kom inside dis wildaness, so dat wi go die for here? Na wetin make yu karry us komot from Egypt?


So di pipol bigin komplain give Moses sey, “Wetin wi go drink?”


non of dis pipol go dey alive to enter di land. Dem don si my glory and mirakle wey I do for Egypt and for di wildaness, but dem don too try my patient, bikos dem nor gri obey mi.


Wetin make yu bring us kom dis wildaness, so dat wi go die with awa animals?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ