Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 17:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Anytime Moses karry en hand go up, Israel pipol go dey win, but wen e bring en hand kom down, Amalek pipol go dey win.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 17:11
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I nor trust my bow, I nor put hope sey my swod go save mi,


My enemies go run wen I koll Yu for help, bikos I know sey God dey for my side!


So Joshua fight Amalek pipol just as Moses tell am, den Moses, Aaron and Hur kon go top of di hill.


Wen Moses hands don taya am, Aaron and Hur gi-am stone make e sidan, den dem kon hold en hand; one pesin for di rite and anoda pesin for di left. So en hand kon dey up until evening.


Den Jesus tell dem one parabol to show sey, e good make pipol dey always pray.


So, I wont make evribody dey pray for evriwhere, dey raiz dia holy hand without vexnashon or kworel.


So make una konfess una sin to each oda. Make una pray for each oda, so dat God go heal una. Di prayer wey pesin wey good for God eye take all en mind pray, dey work well-well.


Joshua still stresh en swod until Israel don kill evribody wey dey stay for Ai.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ