36 (If yu divide efah into ten, na one part bi one omer.)
Dis na wetin God kommand: ‘Make evribody take wetin e fit chop. One omer for one pesin; den una go gada akordin to di pipol wey dey una house.’ ”
Di basket wey dem dey use measure dry tins, must dey ekwol with di one wey dem take dey measure wota and na di normal size una go use. Di result for di measurement na: one size must ekwol ten basket and ten baskets must ekwol one bag.
each one with di korn ofrin wey bi one kilogram for flower, wey dem mix with one lita of di best olive oil.
So Rut kon gada rice for di farm till evening. So, wen Rut look all wetin e gada, e heavy rish three pounds!