Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 16:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Una go si gada for six days, but for di sevent day wey bi di Sabat Day, una nor go si any one gada or pick.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 16:26
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Moses kon tell dem, “Make una chop am today, bikos today na awa God Sabat Day and una nor go si food chop for di field.


“For di sevent day, some pipol among una go won go gada, but dem nor go si anytin gada.”


God wey get pawa sey, “For di six days for di week wen una take dey work, make dem dey always klose di east gate wey dem dey pass enter di kourtyard, but make dem open am for Sabat Day and for di New Moon Festival.


But di oga for di sinagog vex sey Jesus heal pesin for Sabat Day, so e kon tell di pipol, “Wi get six days wen pipol suppose work, so make una kom make dem heal una for doz six days, but nor bi for Sabat Day.”


Una fit work and do evritin wey una won do for six days,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ