Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 16:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 So Moses tell dem, “Make nobody keep dem till tumoro.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 16:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una must chop evritin finish before day break kon burn anytin wey remain for morning.


But some nor gri listin to Moses, bikos dem still keep some till di next day. Di food wey dem keep kon get worm and e start to smell, so Moses kon dey vex for doz pipol.


Moses ansa, “Dis na wetin God tok: ‘Tumoro na Sabat Day, so evribody must rest. Anytin wey una won bake or boil, make una bake and boil dem today and anytin wey remain, make una keep am till di next day wey bi Sabat Day.’ ”


“Make una nor offa my sakrifice blood with bread wey get yist. And di animal fat wey dem sakrifice, must nor remain till di next morning.


So make una nor worry about tumoro, bikos tumoro get en own wahala. Today trobol don do.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ