Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 16:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Wen di dew don komot, small-small round tins wey white like ice-blok still dey groun for di wildaness.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 16:14
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem dey hongry, Yu give dem bread from heaven and wen dem won drink wota, Yu give dem wota from rock. Yu tell dem sey make dem kontrol di land wey Yu promise to give dem.


Dem ask for meat and God give dem kwail bird; E give dem manna wey bi bread from heaven, so dat dem go chop beleful.


E send snow kom like as wool dey fall; E skata snow for groun like ashes.


E send manna kom down so dat en pipol go si food chop; E give dem bread from heaven.


Israel pipol koll di food “Manna.” Bikos e bi like korianda seed and e white and dey taste like biscuit wey dem do with honey.


True-true! E make una dey honbol thru honga kon dey give una food wey una nor know (manna) make una chop. E do dis to tish una sey human being nor nid only food, but dem still dey alive bikos of wetin God tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ