Exodus 16:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 “I don hear Israel pipol komplain, so go tell dem, ‘Una go chop meat for evening kon chop bread for morning until una beleful, den una go know sey na mi bi di Oga wey bi una God.’ ” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |