12 Yu stresh yor rite hand and di groun swallow dem.
Even doh trobol gada round mi, Yu still kom save mi. Yu protet mi from my enemies wey dey vex for mi and yor rite hand kon save mi.
My Oga God, yor rite hand get betta pawa and e skata di enemies to pieces.
Dis na wetin I plan for di whole eart; my hand dey ready to ponish di nashons.”