Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 14:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Egypt sojas porshu dem with all dia shariot and Fero shariot and dem katch Israel pipol for dia kamp for Pi Hahirot and Baal Baal-Zefon wey dey near di Red Sea near.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 14:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So God lead di pipol pass di wildaness wey face di Red Sea. And Israel pipol prepare demsef for war as dem dey komot from Egypt.


“Make yu tell Israel pipol sey make dem go stay for Pi Hahirot wey dey between Migdol and di Red Sea opposite Baal Baal-Zefon.


Di enemies sey, ‘I go porshu, katch, divide dia propaty kon take evritin wey I wont. I go distroy dem with my swod.’


Dem travel from Etam go Pi Hahirot wey dey before Baal-Zefon and dem kon stay near Migdol.


Afta, I take una papa dem kom out from Egypt and wen dem waka rish di Red Sea, Egypt soja porshu dem with shariot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ