Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 14:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Di king kon ready en and en sojas shariot.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 14:6
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem tell Fero sey Israel pipol don go, en heart and en savants heart kon turn against Israel pipol. So dem sey, “Wetin even make us do dis tin? Naw wey wi don free Israel pipol, na who go kon dey serve us?”


Den e take six hundred of en best shariot and all di horse for Egypt and di sojas wey go ride dem.


E trow Fero shariot, all en sojas and strong ofisas inside di Red Sea kon kill dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ