Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 14:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Wen dem tell Fero sey Israel pipol don go, en heart and en savants heart kon turn against Israel pipol. So dem sey, “Wetin even make us do dis tin? Naw wey wi don free Israel pipol, na who go kon dey serve us?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 14:5
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem tell Laban for di third day sey Jakob don run,


Den God turn Egypt pipol against Israel pipol and dem kon plan against God pipol.


Egypt pipol bigin enkourage Israel pipol, so dat dem go kwik komot, bikos dem dey sey, “All of us go die finish, if una nor komot for here.”


I go make Fero heart strong again and e go porshu una and una go honor mi, bikos of wetin I go do Fero and en sojas, den Egypt pipol go know sey na mi bi Oga God.” So Israel pipol do as Moses tell dem.


Di king kon ready en and en sojas shariot.


Di enemies sey, ‘I go porshu, katch, divide dia propaty kon take evritin wey I wont. I go distroy dem with my swod.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ