Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 14:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Den Oga God tell Moses, “Wetin make yu dey kry to mi? Tell di pipol make dem move go front.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 14:15
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Instead una must woship mi wey bring una kom out from Egypt with my great pawa. Una go bow and offa sakrifice to only mi.


Dis tin happen, bikos Israel pipol sin against di Oga dia God; di Pesin wey save dem from Egypt pipol and King Fero hand. Dem dey woship oda gods;


So, Profet Isaya pray to God and God make di shadow go back ten times for Ahaz wall.


Yu si as awa grand-grand papa dem sofa for Egypt; Yu hear dem wen dem kry for help for di Red Sea.


God go fight for una, so make una nor worry.”


But make yu yorsef raiz yor stik kon take am divide di Red Sea, so dat Israel pipol go waka pass for dry groun.


Den Moses kry to God, “Wetin I go do with dis pipol? Bikos if e worse pass like dis, di pipol go stone mi die!”


God ansa Joshua, “Make yu get up! Wetin make yu face groun dey mourn?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ