Exodus 13:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English2 “Make yu dedikate all di first-born wey bi man for Israel give mi, weda na human being or animals.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Di bread wey wi make from di first korn wey wi harvest for each year and oda ofrin like wine, olive oil and difren kind of fruits, wi go-go give dem to di priest for di temple. Wi go give Levi pipol one out of evry ten tins wey wi get from evritin wey wi plant for awa farm, bikos na dem dey kollect am.