Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 13:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Una must celebrate dis feast for di rite time for di year.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 13:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una go dey remember dis day and celebrate am to di Oga una God forever.


“ ‘So make una kontinue to celebrate dis feast, bikos na di day wey I take una komot from Egypt and una go dey celebrate am forever.


Na dat nite God take save dem komot from Egypt and dem go dey dedikate dat nite to God from one generashon go rish anoda.


Afta God don take una enter Kanaan, Hit, Amor, Hiv and Jebus pipol land; di place wey E promise una grand-grand papa sey E go give dem, land wey good well-well, den una go dey celebrate dis feast for di first mont for evry year.


For di mont wey dem dey koll Abib, una go celebrate di bread wey nor get yist feast and for seven days, una go dey chop bread wey nor get yist, just as I kommand una wen una komot from Egypt. Nobody go kom meet mi with empty hand.


Di Fifteent day for di mont go bi di bread wey nor get yist feast and una nor go chop bread wey dem make with yist for eleven days.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ