Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 12:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Make di animal wey una choose dey okay; animal wey neva pass one year and e must bi man sheep or goat wey nor dey cripple or get sickness.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 12:5
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If en family too small to chop one full animal, en and en neighbour wey dey stay near am go share one animal akordin to di pipol and how dem go fit chop rish.


“ ‘If di man dey give one sheep or goat, e must bi man own wey dey okay.


“ ‘If na burnt ofrin from en animals, e must bring man own wey dey okay kom Tabanako, so dat God go asept am.


For di day wey una go offa di korn ofrin, una go sakrifice man lamb wey dey okay as burnt ofrin to God.


Curse dey di pesin head wey dey play wayo and offa yuzles animal, wen e bi sey e get many betta animals wey e promise sey e go give mi! I bi strong king and all di nashon dey fear mi.”


one small melu, one ram and one year man lamp for burnt ofrin;


one small melu, one ram and one year man lamp for burnt ofrin;


Make una nor sakrifice any animal wey nor well or get problem give di Oga una God, bikos dat kind tin dey make am vex.


Na Jesus bi di High Priest wey wi nid. E nor dey do bad tin; e dey holy; nor dey make mistake and e nor bi like wi, wey bi sinnas. God praiz am pass evritin wey dey heaven


Saul na thirty years wen e start to rule; e rule for more dan forty years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ