35 Israel pipol kon do as Moses tell dem. Dem ask Egypt pipol for silva, gold and klot.
But I go judge di kountry wey go ponish dem. Afta evritin, dem go kom out with plenty propaty.
Den e bring gold, silva, klot and oda tins kon give dem to Rebekah. E still give some betta gifts to Rebekah broda and mama.
All dia neighbours give dem tins like gold, silva pot, food, animals, oda betta tins and ofrin wey dem go use take ribuild God Temple.
God take en pipol komot from Egypt with many silva and gold and e nor get any tribe for Israel wey faint for road.
kon do as God kommand dem thru Moses and Aaron.
Time dey to find sometin and time dey to stop to find; time dey to keep sometin and time dey to trowey tins.