Exodus 12:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 Make una deep di plant wey dem dey koll hyssop inside di blood, den take di blood rub di two pole for di door and di one wey cross dem for up. And make anybody nor komot from inside en house until morning. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |