Exodus 12:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 Yist must nor dey una house for seven days and anybody wey chop anytin wey get yist, nor go dey among Israel kommunity again. Weda na strenja or Israel pesin wey dem born for di land. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |