Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 12:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Una must chop evritin finish before day break kon burn anytin wey remain for morning.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 12:10
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Moses tell dem, “Make nobody keep dem till tumoro.”


“Make una nor offa my sakrifice blood with bread wey get yist. And di animal fat wey dem sakrifice, must nor remain till di next morning.


And if any of di ofrin meat or di bread remain till morning, den yu go burn wetin remain with fire. Nobody must chop am, bikos e dey holy.


“Make una nor offa my sakrifice blood with yist and di sakrifice from di Passova Feast, must nor remain rish di next day.


Una must chop am for di day wey una sakrifice am or di next day, but una go burn di ones wey remain with fire for di third day,


Make una chop am for dat same day and no one must remain till di next morning.


Dem must nor leave any food till morning, or break any part for en bone; dem must do am akordin to di Passova law.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ