Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 10:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 So dem bring Moses and Aaron kom back kon si Fero and e tell dem, “Make una go serve di Oga una God. But na wish pipol dey follow una go?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 10:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Fero kwik-kwik sey make dem koll Moses and Aaron and e tell dem, “I don sin against di Oga una God and against una!


Den Fero send for Moses kon tell am, “Make una go serve di Oga una God, both una and una family, but una animals go dey here for Egypt.”


Dat same nite, di king kon sey make dem go koll Moses and Aaron, den e tell dem, “Make yu and yor pipol komot from my kountry go woship di Oga una God, just as yu tok.


Den Fero koll Moses and Aaron kon sey, “Make una go sakrifice to una God inside di land.”


Den Fero koll Moses and Aaron kon tell dem, “Make una pray to God make E remove all di frog from mi and my pipol and I go allow una go sakrifice to am for di wildaness.”


So make una help mi beg God, bikos di strong tonda and ice-blok too mush and I go free una and una nor go stay here again.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ