19 Di nurse ansa Fero, “Hibru wimen nor bi like Egypt wimen; dem strong well-well and before wi go even rish der, dem don born!”
Den di king koll di nurse kon ask, “Why una do dis kind tin? Why una nor kill di boys?”
So God favor di nurse dem and Israel pipol kon dey plenty and strong.
David kon ansa, “Di king sey make I do sometin and e sey, ‘Nor let anybody know why I dey send yu or tell yu dis tins.’ I don tell my sojas make dem wait for one place.