15 Di king wey dey rule Egypt kon tell Shifrah and Puah wey bi di Hibru nurse sey;
Egypt pipol make life taya Israel pipol with di kind hard work wey dem dey do with mortar, stones and all di work for di field.
“Anytime wen una dey help di Hibru wimen wey won born, if una si sey di pikin na boy, make una kill-am, but if na girl, make una nor kill-am.”
Jonah ansa, “I bi Hibru pesin! I dey woship God; di Pesin wey make heaven, land and sea.”
(Naw, di woman don hide dem for di roof kon put dem under di tins wey dey der.)