1 Dis na Jakob shidren wey follow am go Egypt and each one karry en family follow body:
Wen God si sey Jakob nor love Leah like dat, E kon make am get belle, while Rashel nor fit born.
As Rashel dey breath like who won die, e kon koll di pikin Ben Oni. But Israel koll am Benjamin.
If wi kount di two sons wey dem born give Josef for Egypt, all di pipol wey Josef get for Egypt kon bi seventy.
Reuben, Simeon, Levi, Judah,
Six names go dey for one stone and di oda six go dey di sekond stone, just as dem take born dem.
“Naw, dis na di tribes name: From nort near Hetlon to Lebo-Hamat go rish Hazar-Enan (wey bi Damaskus boundary near di nort side for Hamat) wey wide from east go rish west. Dan tribe go get one part.