7 Dem still kill Parshandata, Dalfon, Aspatah,
E kon dey boast give dem sey e get money well-well; many sons; how di king don promote am and how e dey important to di king pass any oda offisa.
Jew pipol kill five hundred men inside Shushan wey bi di main town.
Porata, Adalia, Aridatah,
So wen di Oga una God don give una rest from all una enemies for di land wey E promise una, una must distroy Amalek pipol finish for dis world and nor of dem go remain.