Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 9:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Den Kween Estha wey bi Abihail dota, still support evritin wey Mordekai rite about “Purim.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 9:29
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Time kon rish for Estha to go meet di king. Estha na Abihail pikin and Mordekai kousin and anybody wey si am, dey like am. Wen e turn rish, e wear wetin Hegai wey dey kare for dem sey make e wear.


Just as di king kommand, dem kon tok evritin for di main town for Shushan and di messenjas karry am go evriwhere for di kingdom. Di king and Haman dey drink and enjoy diasef, while evribody for Shushan town, dey run up-and-down.


Mordekai rite am with King Zazes name kon stamp am with di king ring, den e send dem thru messenjas wey sabi ride horse fast-fast.


Mordekai rite dis tins kon send am to all Jew pipol wey dey di kingdom, weda dem dey near or far sey,


“For evry year, make una take holy day and celebrate for di fourteent and Fifteent day for Adar, wey bi di twelft mont,


Dem agri sey evribody wey bi Jew for di kingdom must obey dis kommand about “Purim” from one generashon go anoda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ