Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 9:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Den di king tell Kween Estha, “For only Shushan, Jew pipol don kill five hundred men and Haman ten sons! How many dem go don kill for oda aria? So wetin yu still wont? Make yu tell mi and I go do am for yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 9:12
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di king ask am, “My kween, wetin dey happen? Make yu tell mi anytin wey yu wont (even if na half of my kingdom), I go gi-am to yu.”


As dem dey drink, di king kon ask Estha, “Make yu tell mi wetin yu wont and I go do am for yu; even if na half of my kingdom yu ask for.”


for di sekond time. As dem dey drink wine, di king kon ask Estha, “My kween, na wetin yu wont make I do for yu? Make yu tell mi and I go do am for yu. I go even give yu half of my kingdom.”


For dat same day, dem kon go tell di king about di pipol wey dem kill for Shushan.


For di fourteent day for di twelft mont wey bi Adar, Jew pipol wey dey Shushan kon gada go kill anoda three hundred pipol for di town, but dem nor tosh or tif dia propaty.


Di kommanding offisa whole di boy for hand go one korna kon ask am, “Wetin yu won tell mi?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ