Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 8:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Na di thirtint day for di twelft mont wey bi Adar, na-im dem choose for Jew pipol to do dis tin for King Zazes kingdom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 8:12
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen King Zazes start to rule, Judah enemies wey dey stay for Judah and Jerusalem kon go komplain against dem.


Wen di thirtint day for di twelft mont (wey bi Adar mont) rish, di day wey dem suppose do wetin di king tok. Na dis day Jew enemies tink sey dem go distroy Jew pipol finish. Instead na Jew pipol kon distroy dia enemies.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ