Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 8:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Di king give Jew pipol for di town, di pawa to gada and protet demsef, so dat dem nor go fit distroy and kill dem. Dem fit fight anybody wey won kon attack dem kon pak dia propaty.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 8:11
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di messenjas take di kommand go all di aria for di kingdom. And di law wey dey inside sey for di thirtint day for Adar mont, dem must kill all Jew pipol; weda dem yong or old, both wimen and shidren kon take all dia propaty.


Di Jew pipol for Shushan kon rest for di Fifteent day, bikos dem take di thirtint and fourteent day take kill dia enemies.


Babilon pipol! God go soon distroy una. Di pesin wey go pay una back for wetin una don do to us, make happiness bi en own.


But pipol wey dey fear God go dey happy; dem dey happy for God present and dia joy nor dey end.


I send Assyria pipol go attack di nashons wey nor know mi kon karry, tif and skata di pipol like dirty for street.


Dem nor nid to go gada wood for di field or go kut tree for forest, bikos di swods go rish dem take make fire. Doz wey tif and karry my pipol propaty before, my pipol go kollect di load back from dia hand.” God wey get pawa don tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ