Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 8:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Mordekai rite am with King Zazes name kon stamp am with di king ring, den e send dem thru messenjas wey sabi ride horse fast-fast.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 8:10
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jezebel rite leta, sign am with Ahab name, use en seal take seal am kon send am go give di ofisas and doz wey bi leaders for Jezrel.


Each govnor dey bring en own barley and straw for di shariot and animals wey dey work kom di propa place wey dem suppose take am go.


Di messenja give evribody for Israel and Judah, di king and di ofisas leta. Wetin di king rite for di leta na, “My pipol Israel, make una turn back kom meet Abraham, Isaak and Israel God, so dat E go kom meet una wey E save from Assyria kings.


But di pipol must do wetin dem kommand and stamp with di king name. Yu fit rite anytin wey yu like go give Jew pipol kon stamp am with di royal stamp with my name.”


“No day good for my life since dem born mi and dem nor dey last.


Anytin wey e kommand, pawa dey follow am and nobody go fit go against or kweshon en authority.


Plenty karavan with kamels go kom una land from Midian and Efah town. Dem go kom give una gold and incense from Sheba town. Pipol go tok about di good tins wey God don do for una!


Just as Israel pipol dey bring rice ofrin kom di temple with fine kontaina, na so too dem go bring all una men from all di nashons kom give mi as ofrin for my holy mountin. Dem go karry dem kom my holy hill for Jerusalem with horse, melu, kamel, shariot and truck.


How una won take sey wi dey klean and wi neva woship Baal. Make una si as una sin for Hinnom Valley! Si evry tin wey una do! Una bi like woman kamel wey dey sleep with difren man kamel.


I still use una take skata horse, shariot and di pipol wey dey ride dem.


King Nebukadnezzar send message go meet all di pipol for Babilon sey: “Make e betta for una!


Abeg, awa king, make yu give and sign dis orda, so dat nobody go fit shange am and e go bi like Mede and Persia Law wey nor dey shange.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ