Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 7:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 for di sekond time. As dem dey drink wine, di king kon ask Estha, “My kween, na wetin yu wont make I do for yu? Make yu tell mi and I go do am for yu. I go even give yu half of my kingdom.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 7:2
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di king ask am, “My kween, wetin dey happen? Make yu tell mi anytin wey yu wont (even if na half of my kingdom), I go gi-am to yu.”


As dem dey drink, di king kon ask Estha, “Make yu tell mi wetin yu wont and I go do am for yu; even if na half of my kingdom yu ask for.”


So di king and Haman kon go chop with Kween Estha


Den di king tell Kween Estha, “For only Shushan, Jew pipol don kill five hundred men and Haman ten sons! How many dem go don kill for oda aria? So wetin yu still wont? Make yu tell mi and I go do am for yu.”


Herod kon promise sey, “Anytin wey yu as mi, I go give yu, even if e go rish half of my kingdom.”


Before naw, una neva take my name ask for anytin. Naw make una use my name ask for anytin wey una wont and una go get am, so dat una joy go full well-well.


Di kommanding offisa whole di boy for hand go one korna kon ask am, “Wetin yu won tell mi?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ