8 dem bring di king royal garment and di royal horse wey di king don ride before, kom.
e tell dem, “Make una take my ofisas follow body; make Solomon my pikin ride my horse, den una escort am go Gihon wotaside,
sey make dem go bring Kween Vashti and make e wear en royal crown. Di kween fine well-well and di king won use am take make yanga for en ofisas and doz wey e invite.
Di king like am pass any of di oda girls and Estha kon win di king heart. E put di royal crown for Estha head kon make am kween take replace Vashti.
So Haman tell di king, “Make yu tell di savant make
I don even si where savant dey ride horse like sey e bi prince, while prince dey waka like sey e bi savant!
“But di papa koll en savants kon tell dem, ‘Make una bring di best klot, ring and shoe and make una wear dem for my pikin.
Jonatan remove di gown wey e wear kon gi-am to David, plus en gear, en swod, en bow and even en belt.