Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 6:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Den di king ask, “Any of my ofisas dey di palis?” Naw, Haman just dey enter di palis make e kom tell di king, sey make dem hang Mordekai.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 6:4
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“If anybody, weda na man or woman enter di inna kourtyard go si di king without sey e koll am, dat pesin must die. Dat na di law; evribody from doz wey dey advise di king go rish evriwhere for di kingdom, know sey na so e bi. But na only one way wi fit take break dis law: if di king show pesin en gold rod, den dem nor go kill dat pesin. But e don rish one mont since di king sey make dem koll mi kom.”


For di third day, Estha wear en royal dress kon go stand for di inna kourtyard gate for di palis wey face di throne room and di king sidan for di throne.


So Zeresh en wife and en friends kon sey, “Go make one pole where dem dey hang pesin put and make e high rish seventy-five fit. Tumoro morning, make yu tell di king sey make dem hang Mordekai for der, den belle go sweet yu go di party.” Haman like wetin dem tok, so e kon make di pole.


Di king kon ask, “Wi don honor and reward Mordekai for dis tin wey e do?” Di king savant ansa, “No! Wi neva do anytin for am.”


Di king savants tell di king, “Haman just dey enter.” So di king sey, “Make una koll am kom.”


Den one of di king savant wey dem dey koll Harbona kon sey, “Na true, Haman even dig one pit for en house where e won hang Mordekai put and na dis Mordekai save my king life. Di pit deep rish seventy-five fit!” Di king kon sey, “Make una go hang Haman put for di pit wey e dig!”


E dey katch pipol wey feel sey na dem get sense pass kon end dia wayo work.


But di King wey dey heaven dey laf dem anyhow. Yes! God dey laf dem well-well.


E save dem from deat and keep dem alive wen honga dey.


So, anytin wey yu dey do, make yu do am well, bikos wons yu die, yor wisdom, knowledge, work and plans, nor go mean anytin again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ