2 Di part wey dem read, na about how Mordekai take tok about Bigtan and Teres (di king ofisas before) wey bin dey plan to kill King Zazes.
Wen King Zazes start to rule, Judah enemies wey dey stay for Judah and Jerusalem kon go komplain against dem.
Di king kon ask, “Wi don honor and reward Mordekai for dis tin wey e do?” Di king savant ansa, “No! Wi neva do anytin for am.”