Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 6:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 As dem still dey tok, di palis offisa kon hurry kom, so dat e go karry Haman go Estha party.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 6:14
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Zeresh en wife and en friends kon sey, “Go make one pole where dem dey hang pesin put and make e high rish seventy-five fit. Tumoro morning, make yu tell di king sey make dem hang Mordekai for der, den belle go sweet yu go di party.” Haman like wetin dem tok, so e kon make di pole.


So di king sey make dem koll Haman kom kwik-kwik, so dat dem go-go Estha party. Leta dat day, dem kon go di party.


If my oga really wont do wetin I go ask for, I go wont make yu and Haman kom di party wey I go do for una tumoro, den I go tell yu wetin I wont.”


So di king and Haman kon go chop with Kween Estha


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ