Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 5:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 As dem dey drink, di king kon ask Estha, “Make yu tell mi wetin yu wont and I go do am for yu; even if na half of my kingdom yu ask for.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 5:6
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di king ask, “Na wetin yu wont naw?” So I kwik-kwik pray to God wey dey heaven,


Di king ask am, “My kween, wetin dey happen? Make yu tell mi anytin wey yu wont (even if na half of my kingdom), I go gi-am to yu.”


Estha ansa, “Dis na wetin I dey ask and pray for:


for di sekond time. As dem dey drink wine, di king kon ask Estha, “My kween, na wetin yu wont make I do for yu? Make yu tell mi and I go do am for yu. I go even give yu half of my kingdom.”


Den di king tell Kween Estha, “For only Shushan, Jew pipol don kill five hundred men and Haman ten sons! How many dem go don kill for oda aria? So wetin yu still wont? Make yu tell mi and I go do am for yu.”


Herod kon promise sey, “Anytin wey yu as mi, I go give yu, even if e go rish half of my kingdom.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ