Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 5:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Estha ansa, “Abeg my king, I go like make yu and Haman kom di party wey I dey organize for yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 5:4
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Isaak kon tell am, “My pikin, make yu bring some for di bush meat make I chop. Den I go bless yu wen I chop finish.” So Jakob take some for di bush meat go give en papa and Isaak chop am. E still gi-am wine drink too.


Una must sey, ‘Yor savant Jakob dey kom for back.’ ” Jakob tink for en mind sey, “I go first beg am with di gifts wey I dey send go for front. Afta dat one, I go meet am, den may bi e go fit forgive mi.”


Inside di royal palis, Kween Vashti sef dey do party for di wimen.


Just as di king kommand, dem kon tok evritin for di main town for Shushan and di messenjas karry am go evriwhere for di kingdom. Di king and Haman dey drink and enjoy diasef, while evribody for Shushan town, dey run up-and-down.


Di king ask am, “My kween, wetin dey happen? Make yu tell mi anytin wey yu wont (even if na half of my kingdom), I go gi-am to yu.”


So di king sey make dem koll Haman kom kwik-kwik, so dat dem go-go Estha party. Leta dat day, dem kon go di party.


If my oga really wont do wetin I go ask for, I go wont make yu and Haman kom di party wey I go do for una tumoro, den I go tell yu wetin I wont.”


Pipol wey dey dash oda pipol money, dey do dia business well and na dem good tins dey follow.


Stupid pipol dey show dia vexnashon for publik, but pipol wey get sense, dey-dey patient and kontrol demsef.


My brodas and sistas, make una stop to tink like small shidren. Instead make una dey tink like mature pipol and dey innocent like pikin wey dem just born.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ