Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 5:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Haman still sey, “Na wetin remain? Even di kween do party for di king and na only mi e invite to follow am and e still sey make wi kom back tumoro.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 5:12
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But all dis tin nor mean anytin as long as I dey si dat Jew wey koll ensef Mordekai for di palis gate.”


If my oga really wont do wetin I go ask for, I go wont make yu and Haman kom di party wey I go do for una tumoro, den I go tell yu wetin I wont.”


Make yu nor boast about tumoro, bikos yu nor know wetin go happen between naw and den.


True-true, nobody know tumoro and nobody fit tell anoda pesin wetin go happen tumoro.


Wen pipol dey sey, “Evritin dey okay and peaceful,” na dat time wahala wey go skata evriwhere go kom and e go bi like di pain wey woman dey face wen e won born and nobody go eskape from am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ