Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 5:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 But e kontrol ensef kon go house. Den e invite en friends kom en house kon sey make en wife, Zeresh join dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 5:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Josef nor fit kontrol ensef again so e kon sey, “Make evribody komot for my front naw!” Nobody dey der with Josef wen e tell en brodas who e bi.


E kon dey boast give dem sey e get money well-well; many sons; how di king don promote am and how e dey important to di king pass any oda offisa.


Haman kon tell en wife Zeresh and all en friends evritin wey happen to am. En friends with en wife Zeresh kon tell am, “Yu don dey luz pawa to dis Mordekai. E bi Jew pesin and yu nor go fit win am. True-true e go win yu.”


Always dey kontrol yor tempa, bikos vexnashon go turn yu to fool.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ