Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Hatak go meet Mordekai for di town centre for di palis gate.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 4:6
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And for evry aria where dem for read dis law, Jew pipol wey dey der, dey kry, fast, wear sak klot kon pak ashes for dia head.


Den Estha koll Hatak, one offisa for di palis wey di king sey make e dey serve am kon send am go ask Mordekai, make e tell am wetin dey happen.


Mordekai tell am evritin wey dey happen and all di money wey Haman sey di kingdom go get, wen dem don kill all Jew pipol.


for di sekond time. As dem dey drink wine, di king kon ask Estha, “My kween, na wetin yu wont make I do for yu? Make yu tell mi and I go do am for yu. I go even give yu half of my kingdom.”


Den di king tell Kween Estha, “For only Shushan, Jew pipol don kill five hundred men and Haman ten sons! How many dem go don kill for oda aria? So wetin yu still wont? Make yu tell mi and I go do am for yu.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ