2 But e nor waka pass di king gate: bikos nobody wey wear sak klot go fit pass der.
Wen dem don mourn finish, Josef kon tell Fero ofisas, “If really sey una like mi, make una tell Fero sey,
Wen Mordekai hear evritin wey dey happen, e tear en klot kon wear sak, pak ashes for en head; den e go di town centre kon dey kry.
And for evry aria where dem for read dis law, Jew pipol wey dey der, dey kry, fast, wear sak klot kon pak ashes for dia head.
Wetin una go out go si? Na man wey wear fine klot? No! Bikos pipol wey dey wear fine klot and dey enjoy life, na king palis dem dey stay.