10 Di king kon remove en ring wey dem take dey stamp law, so dat e go get pawa kon gi-am to Haman wey bi Hammedata pikin from Agag and dis Haman na Jew enemy.
So my oga, if yu wont, make yu kommand make dem kill all dis pipol. If yu do like dat, den I go get like 10,000 big sak for silva for di royal pus for di kingdom.”
But di pipol must do wetin dem kommand and stamp with di king name. Yu fit rite anytin wey yu like go give Jew pipol kon stamp am with di royal stamp with my name.”