4 Den yu go take di girl wey yu like pass kon make am kween to replace Vashti.”
Absalom and all Israel leaders like di advise.
Di King and en ofisas like wetin Memukan tok kon do am.
For di time wen dem dey karry di oda wimen go where dem go stay, na Mordekai dey guide di palis gate.
Make yu choose ofisas for evriwhere for di kingdom sey make dem bring all di fine girls kom meet yu for Shushan wey bi di main town. Make Hegai kare and trit dem well, bikos na en dey take kare of yor wimen.
E get one Jew wey dey stay for Shushan and en name na Mordekai wey bi Jair pikin; e kom from Kish and Shimei family for Benjamin tribe.
So, for Herod birtday, Herodias dota dance well-well kon make Herod happy.
“So, di pesin wey bi last, go bi first and di first, go bi last.”
“Na only few pipol God choose from di many wey e koll.”