One day wen Mordekai dey work for di palis gate, Bigtan and Teres wey bi ofisas wey dey guide di king door-mot kon dey vex and plan to kill King Zazes.
Wen Haman dey go en house afta di party, e kon dey happy and belle sweet am. But e kon si Mordekai for di palis gate and wen Mordekai nor greet am as e dey pass, Haman kon dey vex well-well.
Daniel beg di king make e promote Shadrak, Meshak and Abednego, so dat dem go dey handle some issues for Babilon. Daniel, ensef kon dey serve for di king palis.