Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 1:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Na gold cup dem take serve drinks and all di cup get difren design. Di king give dem enough royal wine.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 1:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na gold dem take make di cup wey Solomon take dey drink wota and all di spoons and plates wey dey di hall for Lebanon forest. Dem nor use silva, bikos silva nor get value for Solomon time.


All di cup wey king Solomon dey take drink wota or wine, na betta gold dem take make dem, just like all di tins wey dey di palis for Lebanon Forest. Dem nor make dem with silva, bikos wen Solomon dey rule, e nor si silva as anytin!


Di drinks many well-well; di king don orda en savant sey make evribody chop and drink until dem taya or beleful.


Den di king do big party kon invite all en ofisas to take honor Estha. E give holy day to evribody for en kingdom kon give dem betta-betta gifts.


So di news about Jesus kon spread go evriwhere for Siria. Dem kon bring pipol wey nor well, wey nor fit waka, pipol wey devil dey worry and di pipol wey demon dey inside dem, kom meet am and e heal all of dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ