Estha 1:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 E send message go all di kingdoms for Persia and Media sey evry husband must bi di head for en house and na wetin e tok, dem must obey. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dis tin happen for di twenteth day for di third mont wey bi Sivan. Mordekai koll di king seketry and dem take all di leta wey Mordekai rite go give Jew pipol, ofisas and di govnor for di 127 aria for di kingdom wey start from India go rish Kush. Dem rite dis kommand go give di pipol for dia aria akordin to di language wey dem dey speak.